![]() |
Ice Prince Calls out "Small Girls" To Stop Dissing Tiwa Savage |
Ice Prince has further warned some known female personalities he referred to as ‘small girls’, to stop taking shots at the Mavin singer, Tiwa.
![]() |
Tiwa Savage |
Ice Prince who stated that ‘small girls’ should stop taking shots at Tiwa Savage in the lengthy interview with Legit, said in pidgin;
“The thing wey dey pain me now na im Iwan talk. I go use your platform talk this thing. All these girls wey dey abuse Tiwa Savage, make them park well. Today I talk to Tiwa for a couple of minute, and she no dey happy with all these small girls wey dey open mouth curse am anyhow. And I wan make dem know say Tiwa get many bodyguards o. I be one of dem, we plenty. I go slap person on top Tiwa matter. Na nonsense, make dem apologise to Tiwa, I wake up today to see many many things wey dem dey talk about Tiwa.
“Me I no just dey happy say plenty girls dey gather against Tiwa Savage, wetin happen? Dem plenty wey dey abuse Tiwa Savage and I hate that. And I want my sister Tiwa to know that her bodyguards are plenty and I am one of dem. Her soldiers, the angels covering and prayers wey dey around her dem too plenty. Make she no even bother”.
In This Story: #IcePrince #SmallGirls #Stop #Dissing #TiwaSavage
Sharing is caring. Share this story
No comments:
Post a Comment